Wednesday 27 May 2015

FUEL WAHALA!!!




























Omo no be small thing, one man comot cloth dey ginger unto the fuel matter, dem no gree sell for am, the man provoke naked, talk say today e go bizzle, na for Petrocam petrol station in Igando, for lagos na im the matter happen, no be joke oh

No comments :
Write comments